
The actress wey God bless with young body o. Yesterday as Americans dem take Enjoy their thanksgiving with plenty turkey and brekete enjoyment, na so Genevieve too take time enjoy herself jare. i I hear say na every third Thursday of November wey dem dey take do Thanksgiving.
Happy belated thanksgiving o, Genevieve.
Dis girl fine sha.
ReplyDeleteI love this American tradition (Thanksgiving), I wish is was an International thing, to remind us all to be grateful!
ReplyDelete*Mwa, have a great weekend!!
yes Cyndy. Have a very restful weekend. Make you try enjoy yourself well well you hear?
DeleteI put mouth salut Genevieve sef. But se di turkey no too plenti so?
ReplyDeleteI feel you jare Cindy, e for fine if to sey we sef dey do national thanksgiving.
So na the size of the turkey wey your eye go see. Dat na small longa throat o. For me, whether Turkey dey or e no dey, na thanksgiving I dey follow dem do abeg.
Deletedis girl tooooo fine. Na wetin?
ReplyDeleteNa people like this dey make wowo people like me dey feel bad. *mshewwww*
I just dey joke oh..i like the girl BUT I like that jollof more
xxxxxxxxx
I no say na joke now. Dis una spot on pidgin sef eh, e come make me dey feel like say I need to blow my pidgin pass de level wey I dey now.
DeleteLOL
DeleteYour pidgin dey kampe
How bodi?
Bodi dey inside cloth. Make you enjoy your new week o.
Deletewooow looks really nice!!!! maybe we follow each other!? Let me know ! ;) www.yuliekendra.com
ReplyDeleteKeep doing what you're doing. I love your blog. Sorry pidgin isn't really my thing, but I'll come around more often, perhaps I can pick up a few :)
ReplyDeleteEnjoyment things :-)
ReplyDeletehttp://trendysturvs.blogspot.com/
Abeg d food look inviting,who no like better thing genny enjoy ur self with ur sweet body
ReplyDeleteHello! What's your opinion on what does your average reader look like?
ReplyDeleteWhat? Anyway, my average reader here is a typical Nigerian man or woman who enjoys speaking our pidgin variety of the English language.
ReplyDeleteFunny blog...,Eya u too much.carry go joo
ReplyDelete