Question For Today



My question na about BRIDE PRICE. If man and woman go court go do their court marriage finish come go dey live together as husband and wife wey be say
dem never pay the woman bide price give her family oh, dem don marry be dat or dem never marry?

1 comment

You do well as you read am. Oya add wetin you tink.