Since wey we hear say Pope Benedict XVI wan resign from him big chair wey e siddon, some people like even me sef, we come dey tink say na just to change name be de mata. We no know say plenty tings dey follow change. Plenty tings dey wey don change now,
Welcome To Naija Pidgin English Blog
Pidgin English Stories, News, Inspiration And Entertainment
Tuesday, March 5, 2013
Listen To Nigerian Pidgin English Tori about The Pope's New Name
Since wey we hear say Pope Benedict XVI wan resign from him big chair wey e siddon, some people like even me sef, we come dey tink say na just to change name be de mata. We no know say plenty tings dey follow change. Plenty tings dey wey don change now,
Wednesday, February 27, 2013
Before Na Benedict XVI, Now Na Emeritus Pope We Dey Call Am O
| English: Pope Benedict XVI in St. Peter's Square, Rome (Photo credit: Wikipedia) |
Monday, February 25, 2013
Goldie Harvey Don Go Rest Be Dat
Today, Goldie dead body don go Rest. Since that Valentine's Day wey be 14th of February wey we hear say Goldie don die, I never stop to dey run water for my eye. I don try to
Wednesday, December 5, 2012
Nollywood Actor Enebeli Elebuwa Don Die Yesterday
![]() |
| De sick Actor with Actress Ngozi Ezeonu |
The actor die for India. For de hospital wey dem dey give am treatment. Channels news website dem report say Enebeli don dey sick since about one year now. E get time wey one pastor Sign Firemen been come out say him don
Friday, November 23, 2012
See How Genevieve Nnaji Take Enjoy Thanksgiving

The actress wey God bless with young body o. Yesterday as Americans dem take Enjoy their thanksgiving with plenty turkey and brekete enjoyment, na so Genevieve too take time enjoy herself jare. i I hear say na every third Thursday of November wey dem dey take do Thanksgiving.
Happy belated thanksgiving o, Genevieve.
Wednesday, November 21, 2012
Actor Joseph Benjamin Marriage no dey Again

The Nollywood Actor and Television Presenter himself carry im mouth talk for one interview for Reel Radio day before yesterday say the marriage don scatter. E say him and im wife get two pikin together. The girl don reach ten years while de boy na seven years e be.
Tuesday, November 20, 2012
President Goodluck Jonathan Brother Don Die O

After people don wish the president Happy Birthday finish, some people sef been still dey try to wish when news come dey waka every where. Daily Times come tell us say the news be say the President im junior brother wey be Meni Jonathan don die. Na for State House Clinic Abuja dem take confirm the death.
Subscribe to:
Posts (Atom)
