Actress Uche Jumbo Never Plan To go Live With Oga


 Jumbo still dey for Naija since wey she and her Ogs Kenny Rodriguez do their wedding. De actress say she no want to go dey live with oga for New York. She talk say na
here for Nigeria wey she dey work , so na here wey she go continue to dey stay. 

E say anytime wey work no dey to do, she go travel go see Oga kenny.

No comments

You do well as you read am. Oya add wetin you tink.