Tief Don Enter Lagbaja House o



The Ojuju Calabar singer himself no even dey country when dis tief take happen. Im travel overseas. De Arm Robbers dem break
enter whether na to tief or na to see Lagbaja imself, no body know o. Tank God say him no dey house as dem enter.

No comments

You do well as you read am. Oya add wetin you tink.