Bishop David Wan Drive Him Wife Comot


Bishop David Benenoch and im wife dem don dey marry for twenty years now. Dem even get three pikin add join for de marriage. People wey know dem dey talk say him and im wife start dat church Communion Church Worldwide for one open place like dat. Now de church don big come get plenty members. 

For sunday service, as de Pastor Stand for up dere, na so im just announce tell im members say e want divorce im wife. Divorce be
say de marriage want end be dat. 

De reason na spiritual reason as him tell im church members. Dis im wife name na Esther Benenoch. She be blogger o. For her blog, na so she dey teach people about marriage. See her blog for here
Woman wey be say people wey sabi say e be correct humble woman. Woman wey dey use her blog take teach people how to marry, wetin come make Pastor David want drive her comot?

No comments

You do well as you read am. Oya add wetin you tink.