Justin Bieber Don Vomit For On top Stage


Dis Justin Bieber na musician wey be say e sabi sing well well. One ting wey you fit no sabi about am be say among all de people wey every body dey find for internet. Among all de better better celebrity dem. Na Justin Bieber name wey people dey search pass for internet o. For people wey tink say na President Barack Obama or Oprah Winfrey. Na lie o. Justine Bieber name carry first position. Everyday, na million
million people wey dey look for dat name or de news wey dat name carry or any story wey concern dat name for internet.

Last Saturday, wey be 29 September, 2012. Na so him fans de just de shock say for de first time, as every body dey ready to enjoy Justin Bieber, him just start to dey vomit for stage.

No comments

You do well as you read am. Oya add wetin you tink.